Ex-Lagos State Governor, Asiwaju Bola Tinubu and his wife, Oluremi Tinubu, attending the Call To Bar of their son, Oluseyi Tinubu at the International Conference Centre Abuja. This was followed by a Reception Party at the Transcorp Hilton Hotel, Abuja.
- Welcome to the BAR....son!!! Congrats. Na you go dey bail your papa by d time nemesis catches up with him over all d Lagos State properties wey he dey COMANDEER!!!
- But Naija people...una too like CEREMONY.
- Wettin your papa wan do if dem make you SAN???
- Anyway na too much STOLEN MONEY dey bite una.
- And den all dis yeye governors commot for their States and WORK to go attend ordinary Call to d Bar, as if dem never see lawyer for their family before.
- Dats why notin dey work for Naija....period!!! Governor leave eem work go dey do eye-service.
- Naija people...EYE SERVICE don kill una. If d guy enter jail tomorrow, all of una go RUN 4/40....no be so??? (you can say dat again). Una no go even look eem pikin face sef. lol....HATCHET PEOPLE!!!
No comments:
Post a Comment