.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 30 December 2013

LET NO MAN PUT ASUNDER!!!




  • I NO FIT LAUGH. I SURE SAY DIS MAMA NO GET FRONT TEETH.
  • CHINEKE JESUS!!! YOU DIS GUY...U BE D ORIGINAL 419.
  • SO  AFTER UNA DON MARRY FINISH, SE U GO FOLLOW MAMA GO RUSSIA...ABI NA ROMANIA SHE BEEN COME FROM???
  • MAKE I TELL U NOW...U DIS JOKER...U NO DECEIVE ME O BCOS ME I SABI D GAME WELL WELL PASS YOU SEF.
  • IF U LIKE MAKE YOU DEY DECEIVE OYINBO FOR THERE....CHEIIII.
  • DIS NA D REAL 'GUY MAN'...SEE AS EE DEY SMILE LIKE SAY EE REACH EEM BELLE.
  • I REST MY CASE.

No comments:

Post a Comment