The 52-year old eccentric USA Basket Ball Star (former Chicago Bulls Star), Dennis Rodman is to visit North Korea via Beijing, to train players for the celebration of Kim Jong un's Birthday. This is not his first time there, as he is a close pal of the North Korean dictator, who recently executed his uncle for treason. Rodman said he is going there to have fun, and teach kids to play the game, and has no business with POLITICS.
- When dem say person dey ECCENTRIC (another word for CRAZEMAN), then you must expect anytin!!!
- Abi una no see as d guy turn eem self to BULL-DOG with chain for eem mouth and nose???
- D guy dey craze...just like d person wey he wan go meet for there.
- Two craze people...GOD no dey vex. After all na God create dem....so which wan concern anybody there.
- Abeg CARRY GO....there are other beta tins for hungry people around d world to tink about. If you like make you leave beta burger behind for amerikoko, go live for North Korea....na your business.
No comments:
Post a Comment