This is a 33-year old mother of two from Chicago. She has a bottom measuring 7ft around. She has limited mobility, weighs 32st, and has problem fitting through some door-ways. In short, she is QUEEN SIZE!!! (otherwise known as OROBO).
- Nawa o...Wettin dem dey chop for Amerikoko wey go fit make person pikkin big like dis?
- Walahi...me I don see elephant wey no even carry weight like dis mama....and no be say na baby-elephant I dey tok o.
- Even sef dis wan na d original ROAD BLOCK for down yonder when it comes to ACTION time!!!
- God forbid bad tin o....count me out.
- Dem even say d mama don BREAK/TEAR toilet bowl before sef.....(please dont start to imagine). Cheiiii.
No comments:
Post a Comment