NA ME AND YOU TODAY!!!
- Under the culture of EGUNJERISM....anything can happen!!!
- Even James Bond or Jackie Chan no fit try dis kain STUNT.....walahi (only in Nigeria).
- Naim be say dat lorry driver eem own don spoil, bcos dis no be ordinary policeman....dis na RED-EYES IN UNIFORM.
- Hehehe...I no fit laugh sef.
- On d other hand dis guy has missed his real CALLING on earth. He ought to be doing stunt for NOLLYWOOD Movies....abi wettin una tok? What a waste of talent.
No comments:
Post a Comment