President Jonathan's Press Spokesman, Dr. Doyin Okupe, says President Goodluck Jonathan is Nigeria's MANDELA!!!
- SAY WHAT????
- I need OGOGORO to rinse my ears.
- Abi dis guy dey drink OGOGORO sef.
- Anyway, I forgive you...na d money dem dey pay you dey shak you.
No comments:
Post a Comment