.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 11 December 2013

NIGERIAN MAN FOUND DEAD IN HIS BOSTON APARTMENT.



This 57 year-old Nigerian man, Benjamin Chibuogwu aka Benny Chucks, was found in his Lowell Massachusetts apartment, three days after death. He hailed from Awka in Anambra State, and once played football for the Vasco Da Gama Football Club of Enugu. It would be recalled that two other 54 year old, and 60 year old Nigerians were recently found dead in the same Lowell area of Massachusetts in similar circumstances. They were all divorced from their wives!!!

  • RIP dude!!!
  • Abeg o...make Police Investigate well well. Bcos d coincidence too much.
  • Sometimes sef it is possible say na wan kain oyinbo maniac dey bent on exterminating Nigerians...or ee fit be say na their madams (jilted wives) wan collect Insurance Money (show dem pepper)....American Style.
  • We have seen it before....so make una no look me for face like say wettin I dey tok. Dis tins happen. Dis yeye overseas dey turn some of awa women into VAMPIRES when too much good life don enter their heads. Dem go wan MUMURIZE their men.
  • At least ee still beta to become mumu man than to die....abi. Naim be say WE SHALL MEET ON HOME GROUND when we reach Nigeria ke....dis wan na AWAY MATCH, and na woman dey win dat wan. lol.
  • As dey say in America SHIT HAPPENS!!!
  • Make God dey save MAN...bcos we men are at d mercy of women. Woman fit decide say she go hold or bite your blokkoss commot patapata when you don drop pant finish....dat is if she decide say no be kill she wan kill you. 
  • Naim Yoruba dey call FO LEPON (kick/scatter blokkoss).

No comments:

Post a Comment