.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 31 December 2013

GUESS WHAT???



GUESS WHAT YOUR PRESIDENT IS TELLING THE SENATE PRESIDENT???

  • I bet he is saying....'I go SMOKE your YANSH if you allow any more PDP Politicians flee to dat useless APC'.
  • Se una tink say bcos I be gentleman, I no fit BITE...abi?
  • Una go see ROFOROFO FIGHT...(Bayelsa Style). I promise una!!!
  • Or it could well be dat he is saying....'Wettin dey do dem for dis kain place wey dem no fit serve OGOGORO? Na dis oyinbo Whiskey person go siddon here dey drink? Abi dem no kno say dem must to dey patronize Naija products???'

No comments:

Post a Comment