.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 4 December 2013

NIGERIAN CHRISTIANS GET ROUGH DEAL IN NORTHERN NIGERIA!!!



Elder Saidu Dogo, the Chairman of the Northern Christian Elders Forum NOSCEF, has come out to say that Northern Christians are treated with extreme discrimination in all the 19 Northern States of Nigeria. He said that the Muslims from neighbouring Chad and Mali are treated with more respects than Christians from Nigeria.

  • Okay o....It is now a SIN to be a Xtian in awa own country...abi???
  • And yet una dey tok say una wan remain for Nigeria....ONE NIGERIA, my foot!!!
  • D good news is dat what goes up MUST come down. One day na one day.
  • Yoruba say...KO SIGBA TI MAKU ONI KU....Naim be say (ABIKU PIKIN MUST TO DIE ONE DAY)...no matter how you patch patch am. Nigeria na d proverbial ABIKU....mark my words.
  • Sebi na oyel dey keep una...we shall see. You beta start getting used to exporting GUORO and SUYA, bcos when we break up, dat is what you shall be left with...plus your Mali brothers.
  • How d 4uk can idiots from Mali and Chad get better deal than Suffering Nigerians? After all d sufa sufa wey man don go thru for dat GADDEM country??? Dis na insult upon injury ke.
  • No wonder na dis yeye Mali and Chad animals full BOKO-HARAM...ready to die for unjust reasons, and blow up innocent citizens. MODA4UKAS..

No comments:

Post a Comment