Culled from Daily Mail.
This drunken robber held up a petrol station in Cornwall, England, whilst wearing a see-through nylon carrier bag over his 'dick head'. Apparently he had an accomplice who also pretended to use his mobile phone as a gun. But the plan back-fired when the key pads lit up.
It took only one day before someone recognized him from a CCTV footage. He was jailed for 2 years.
- My people, dis na d original MUMU, aka 'dick head'. Oyinbogo. Too much good food no good for you. But sha...when god wan catch person....
- I no blame d dude...if person no see road, how he wan choose wettin to steal?
- Well, maybe na hot drink the guy be wan steal sef.
- Das why I trust American tifs. Dem no dey mumu like British ones. Those wans dey get plenty action for hand.
- I trust Naija tif too o. Dem dey sharp well well, bcos hunger go don nak dem ...no be small.
No comments:
Post a Comment