Four Boko haram terrorists have been arrested in Gwange area of Maiduguri, Borno State for attempting to escape in female clothing known as 'hijab'. The dreaded Boko Haram terrorist sect have resorted to wearing female religious flowing gowns/outfits, in order to escape arrest, and hide their weapons. The local vigilante groups have recently brought this to the notice of the Task Force.
- Boko-Nonsense people. Make una die one by one, make we get peace for nigeria.
- Una no shame...dey dress like woman?? Dis was to be expected in any case. D moda4kas will pull any trick in the books to perpetrate their evil.
- Mumu people...una dey drive jeeps, dey wear oyinbo shirt and trouser, and yet una no like western education. Why una no use donkeys?
- Even sef I blame awa army...dis kain simple job wey dem for do within one week, and wipe una out like mosquitoes...dem dey drag am. Well sha..All na chop chop tactics..so dat govt go disburse more funds for commander to chop...d type wey dem do for Liberia. Abi una no kno say some of us get inside info?
No comments:
Post a Comment