.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 26 June 2013

RATTAWU KICKS AGAINST SALE OF NATIONAL THEATRE.
















The Radio, Television, Theatre and Arts Workers Union of Nigeria (RATTAWU) have kicked against the proposed sale of the National Thearte, Iganmu, Lagos, by the Federal Government, and are asking the National Assembly to vote against it. They claim it is one of the remaining few national edifices that symbolize the Nigerian nationhood, and that our national unity will be threatened by the sale.

  • Una see say awa government people dey craze. Dem don sell everything finish. Remain make dem start to sell us Nigerians one by one to highest bidder.
  • Dis kain fine building wey we all have good memory of. D same way dem sell d whole government houses for VI, and Ikoy to demselves. Na d blood of poor dead Nigerians go haunt and kill una, IJN (In Jesus Name). AMEN.
  • One day una go sell una mama bcos of money (ego). 
  • Una no dey see hundred-year old buildings for Europe? How irresponsible can you be? I don tok am say some of you cannot manage your small families/household, and yet una dey control d whole nation. I shame for una. Wettin we wan tell awa children? Enn..tell me ...you moda4kas. God go punish una. Dis tin vex me too much...walahi. Na dis kain tin dey make person ask God at times say why he born me for dis hell dey call Nigeria.
  • I kno say Lagos Governor, Fashola, dey fight una make una no sell am...tank you bo. We support you.

No comments:

Post a Comment