The American Security Agencies have been asked by the Nigerian House of Representatives Committee on Diaspora Affairs to probe the dastardly death of two Nigerian Cab Drivers, gruesomely murdered in Washington and New York respectively. The death of Solomon James Okoro, and 54 year old Orji Ama Uro, took place within two weeks of each other. The former was shot, while the latter was stabbed in the eye with an umbrella, which pierced his brain. Uro's death happened around 5pm on the Thursday, 13th June.
- Yeparipa!!! Which kain tin be dis sef? Poor guys struggling to make a living.
- Kabi no easy o. Out of every ten passengers, about 3 go attempt to do 'runner'. But I guess cabbing still dey beta for London pass New York. For London na tyre jack cab drivers dey take waya their head.
- Na so I waya one bobo head with jack in dem days, and d bobo come vex break my glass. Me i just reverse my moto, vamus fast before police come see blood dey flow.
- Na different game for dat una side, where every monkey dey carry gun. O boy, d tin fear me o. The kain criminals wey dem get for dat una New York no dey for any text book...walahi. How person go take umbrella chook man for eye just because you no wan pay.
No comments:
Post a Comment