The Nigerian Community in Russia is reported to be waxing stronger under its present leadership.
It is said to be worthy of emulation. What is the secret?
- Dem say una no dey hear word o!!!
- Well sha...I happy for una, bcos people for Naija too dey fear Russia. Even sef when Amerikoko people hear RUSSS, before dem hear the remaining SIA...dem go don pik race. Eee come be like say when person hear dat name naim be say 'espionage' don full ground?
- But I also hear say una dey enjoy dat side sha. I trust Naija to 'survive', even for eskimo land (lol).
- Good luck ma people. Make una try share una experiences for dis column now, so dat una go fit enlighten awa people small...bcos me sef dey fear dat una side o.
- By d way dat una bobo presido...who short pass out of him and Oshiomhole sef??? D man eye too hard..no be small.
No comments:
Post a Comment