.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 24 June 2013

IKUFORIJI, LAGOS SPEAKER, HAS BEEN RE-ARRAIGNED.






















The Lagos State Speaker of the House of Assembly, Adeyemi Ikuforiji, has been re-arraigned on a 54-count criminal charge of money laundering and corruption, along with his Personal Assistant, Oyebode Alade Atoyebi. His case was recently re-assigned to Justice Ibrahim Buba, following the retirement of Justice Okechucku Okeke, the former judge handling it. They have been accused of transacting business to the tune of N518million without going through any financial institutions between 2010 and 2011. The Speaker and his PA pleaded not guilty to all the charges.

  • Hmmmm? Ekun fun ra re.  For dat same Lagos State wey dem no let ordinary home owners, and struggling business people rest...so so tax tax. So na here awa money dey go. Well, over to you, Fashola....(Mr Clean guy)
  • Nawa for una o. All dis millions wey man dey hear say some people chop...and yet others no fit chop one single cup of garri per day.??? Why dem no go rob???
  • See d man cheeks as ee dey shine like color TV. I sure say eem belle go big well well...no be small? As I dey look eem eye, I dey see 'chop chop naira'. Dat smile sef dey tell us Lagosians say we be mugu.
  • Dis mata don drag too long o...make we kno weda ee go enter ground like Daniel and Dimeji mata...business as usual.

No comments:

Post a Comment