Ladies And Gentlemen....Dis Is....RITA DOMINIC, a Nollywood Actress, showing off her 'assets'.
- Nna...na real assets o. You no need to go to Hollywood to see 'd real tin' dis days. Awa Naija actresses don 'se corner'. Dem no be soft meat o. Dem fit make grown man 'piss' for body sef. Walahi Talahi!!!
- My God??? If to say I get money......chei chei chei!!! Wettin I for do? Well sha...money yaab man.!!! Das why I no blame dis awa randy senators o. D temptation too mushhhhh. Ah ah...body no be faya wood ke.
No comments:
Post a Comment