The Russian Embassy in Nigeria has refuted claims by the Nigerian Ambassador to Russia, that not less than two hundred Nigerian girls are trafficked to Russia every month for prostitution. The Ambassador, Asam Asam, had alleged that visas were being granted, with reckless abandon, without any stringent measures in place to check unscrupulous and unsavoury characters. He cites this as one of the major challenges faced by the Nigerian Embassy in Russia.
However the Russian Embassy, on Monday, in Abuja insisted that they follow due process in the issue of visas.
- Ok o!!! I spoke too soon. Oya make una defend una selves.
- D fact be say toto na toto for everywhere...weda for inside heat o..abi inside snow for Russia. So why normal person go carry eem toto go Russia bcos ee dey look for action. Why not just go stand for Apo entrance for Abuja, where korrect Senators go faya you well well. At least dem go pay you for naira, instead of doing wahala to change Ruble everyday.
- Well I don tok my own o...your life dey your hand. Just make sure you no carry yamayama disease go back go Nigeria. Your loved ones dey wait you for house.
- I shame for you o. But sha if you ask my opinion, I go say if person wan do ashewo proper, make ee kuku go Amerikoko, abi Britiko...instead of dey struggle with yeye Ruble..abi na rubbles sef... wey no carry weight. Ruble na money??? When people dey tok $ and £.
- If after wettin I tok, you still continue to 4uk 'by-force-oyinbo people' for Russia, naim be say your own don kolo (spoil) finishhhhh...patapata.
- Awa Ambassador sabi wettin ee dey tok. The Russian embassy for Abuja dey take style defend una bcos dem people dey enjoy cheap 'organic toto'...abi? Ok o!!!
No comments:
Post a Comment