The Nigerian Minister of Foreign Affairs, Ambassador Olugbenga Ashiru, has rejected the United Nations Human Rights Council's recommendation on same-sex marriage, and the abolition of death penalty in Nigeria. He said same-sex marriage is alien to our culture, and can therefore not be imposed on Nigeria by external forces, and that we must defend our Constitution and not shy away from what we know is right for us as a nation. As for the death penalty, he claimed that our present Criminal Code was handed over to us by the colonial masters, and thus they should take responsibility if anything is wrong with same.
- Korrect man...I don tok am say education is 'ga ju' (good). D guy has simply put the 'foreign forces' in their position with two simple sentences.
- Fellow Nigerians...I ask you once more....'Who d hell is Britikoko, Amerikoko, abi United Nations to tell us what is best for us'. If to dey 'do furo' (homo) is good for dem, why must it be good for us? Na so bible, or common sense tok am say make man dey 4uk shit-hole? Ennn? Which kain nonesense be dat. I wan vomit sef, as I dey tok am.
- Tank you Ashiru...D time wey ee suit dem to impose death penalty on poor Nigerians dey no vex for dat time. Have we ever told dem what to do, or how to run their lives? Forgetiii. I tok am before say it is as good as signed. Saaam. No 'ojoro' for dis wan.
- One time dey wey i tell my oyinbo friends say, in 20yrs time, men and animals (dogs and cats) go dey celebrate holy matrimony for Europe and Amerikoko. Dem laugh. But make una go right am down. D time dey come.
No comments:
Post a Comment