.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 20 June 2013

THE GIANT SNAKE THAT CAN OPEN DOORS.














Culled from Daily Mail.

This is a snap shot of a 16-foot long giant albino Burmese Python, turning a door handle open. The owner/trainer has also taught her how to open the trash can, and drain the bath!!!

  • Wettin be dis nonesense??? Ennnn? I just dey laugh. 
  • Oyinbo, Oyinocha...una dey make me laugh too much. So dis na d biggest problem in d world right now..abi?
  • Haaa..dis na pepper soup material ke. Walahi...if dem see dis kain snake for Jos (Langtan people), dem go chop am sotay you no go see eem bone. Besides, dis na korect orobo snake, wey get body well well...kai. A whole village go fit take am make party sef. And d tin come yellow ontop.
  • The other tin be say..oyinbo too dey look for trouble for hinsef. If dis animal wake up wan day and decide to chop d owner for breakfast, dem go say 'sometin happen', say d tin wicked...abi?
  • Oyinbo...d problem with una be say...una too belle full. A bit of hardship, and hunger dey good for human beings...sometimes. Ee dey make person head korect, shap shap. True true..believe me.

No comments:

Post a Comment