.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 24 June 2013

CAMEROON PLAYS THE GOOD NEIGHBOUR TO NIGERIA..
















As a result of the State of Emergency declared by the Nigerian Federal Government in three North-Eastern States, namely, Bornu, Yobe, and Adamawa States, the Nigerian Envoy to Cameroon has revealed that there are about 1,500 fleeing Nigerian Refugees now in Cameroon. They had crossed into the Northern part of Cameroon, in an attempt to escape the dastardly Boko-Haram onslaught.
The good news however, is that the Cameroonian government has magnanimously granted 'unlimited stay' to them until things normalize in Nigeria. It would be recalled also that the Cameroonian government have played an active role in exchange of security information with its Nigerian neighbour since the start of the present brouhaha.

  • Dis kain Boko-Nonsense sef. Na so dem just dey disgrace Nigeria for outsiders to laff us.
  • Tank God say Cameroon na beta neighbour. Imagine if na Libya of Iran dey next door.
  • UP CAMEROON!!! But ee no mean say next time we nogo waya una for football o!!!
  • But come o...all dis run-away people must come back later o. No be d one wey dem go go become problem for poor Cameroon o. 
  • I hope all those yeye northern leaders dey see wettin dem take their greed cause. I sure say most of dem don fly their pikins and 'mata' (wives) commot go Dubai of Saudi? Dem no dey like come London or USA bcos cold go waya dem for yansh, and no tuwo, guoro or kilishi for Tescos, and Sainsbury. Abi na for Sears or Walmat you go take find kunu or zobo?








No comments:

Post a Comment