.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 25 June 2013

FANI-KAYODE SAYS JONATHAN WILL SPLIT NIGERIA IF HE LOSES IN 2015.






















Chief Femi Fani-Kayode, the former minister of Aviation, has said that President Jonathan will split Nigeria if he loses in the 2015 General Election. He butressed his claim by saying that the President has already split the Nigeria Governors' Forum (NGF), where he is seen to be playing divide and rule. He warns Nigerians to prepare for the worst to come.

  • Mister man ....dont be funny. You sef na emergency politician. So wettin you dey preach?
  • See your mouth dey run like diaorhea, because you no dey for present government...abi? D time wey you dey OBJ Government dey chop, you no make noise. 
  • So my friend, just shut dat your big mouth..because dis na case of cooking pot wey dey call teapot black. Una don deceive Nigerians reach.
  • You and El Rufai na d same tin...suffering from 'lack of recognition syndrome'. No be d same PDP una dey before? Which party you come dey now? Una go dey change party like pant. Bottom line...na ego all of una dey look for.
  • Meanwhile...EFCC dey look for you. So go report yoursef.

No comments:

Post a Comment