.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 28 June 2013

RACIAL ABUSE OF A 7-YEAR OLD MIXED-RACE GIRL IN LIVERPOOL, UK.
















A seven-year old mixed-race British girl was racially abused and humiliated by 14 white racist far-right, National Front members when she accidentally stumbled into their meeting in a Public Hall. She had gone to inspect a hall her parents were planning to hire for a wedding reception. The 14 white racist men screamed racial abuse at her, and made monkey noises. They shouted, 'Fuck off back to where you come from...'. The girl in question has a father from Sierra-Leone, and a white mother. It happened in Wavertree, Liverpool, and Police is investigating the matter.

  • Nawa o...wonders never end. In dis 21st century Britain!!!
  • As a matter of fact, racial abuse incidents don dey increase for Britikoko now o...so make Naija people dey watch dem back. D people don dey frustrated, so na blackman dem dey misdirect d anger go meet.
  • My own be say, pikin wey say eem mama no go sleep...him sef no go take eye touch sleep..abi? Make dem continue. Na jeje my fore fathers siddon for dem farm and village for Africa before dem come carry slaves....awoof.  D tin don come hook dem for neck now.
  • D fact be say oyinbo wey no like me dey make me laugh...bcos wettin make am feel say me sef love am too much, ennn???
  • Anyway sha no be all oyinbo dey like dis...na only small few dey spoil d rest...na d bad eggs.
  • D wan wey dey pain me be say when dem come Africa na so so enjoyment for dem. Awa people dey welcome dem well well.

No comments:

Post a Comment