There is heavy security, and police presence in Port Harcourt, in anticipation of the First Lady, Dame Patience Jonathan's arrival. She is billed to attend the wedding of a member of the State House of Assembly, Hon. Evans Bipi, on Saturday. Bipi is a known 'Jonathan Boy', and is said to be an ardent anti-Amaechi lawmaker in the State House of Assembly.
- Na when una dey government office all of una dey plan one ceremony or the other, becos awoof money dey flow yanfu yanfu. Na dat time all una pikins too dey do wedding by force. Kai...na God go save Naija.
- Madam..I notice say all your recent foto dey fine pass before before. Abi na foto-shop? Or na beta food dey report? The only problem be say Oga own no change atol atol...no matter how dem fotographer try. Technology dey quarrel with oga?.
- For madam to come all d way...Amaechi, your own don spoil be dat. Accept my sympathy o. When you eat and dine with the devil, you cannot complain of stomach ache.
No comments:
Post a Comment