Some gunmen suspected to be Boko-Haram have killed 7 students, and 2 teachers at the Government Day Secondary School, Damaturu, Yobe State. The attack was aimed at their hostel, at 9pm in the evening. There was also report of attack on a nearby military check-point.
- Una never still wipe out dis nonesense people? Abi dem be spirits? Wettin awa army dey do sef? Abi una don become battle-rusty?
- Dis is almost bloody one month since the state of emergency was declared. By now one would think dis Boko nonsense people go don commot for awa memory.
- Jonathan must check well to be sure dat there are no northern conspirators within d army itself. If some yeye northern Arewa leaders can conclude dat 'a state of emergency means a declaration of war against the north', it shows how idiotic some of dis awa guoro-chopping elders from the north can be.
- See how una don destroy unaselves. Is it easy to rebuild?...all dis structures wey una don kaput. I sorry for una...walahi. Una no like western education, yet una dey send una pikins to korrest schools abroad, with awa oyel (peroleum) money, wey una no work for!!! Abi?
No comments:
Post a Comment